(+LYRICS+MEANING+TRANSLATION) THE MATTER PAPISNOOP FT ZLATAN “JAM OF LIFE…”
Ehhh “leg up, leg down, hand up, hand down…” #Winks
I still prefer this song to unripe pawpaw (View the review here https://ogefash.reviews/2020/02/05/32/); the sound is more organized and made the song melodious.
WHAT IS THE SONG THE MATTER BY ZLATAN FT PAPISNOOP ALL ABOUT
As at the time of penning down thoughts on this song, the video has not yet dropped…
Take a gander at the lyrics below.
LYRICS TO THE MATTER BY ZLATAN FT PAPISCOOP
It’s Mr. Jabulani
Haha Wahala!
(Ibile) Court!!
All cases have being adjourned till next week (Astala)
Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii) (They have stolen the judge’s phone)
VERSE 1 (ZLATAN)
Shey you don hear the matter? (Have you heard the matter?)
Abi you no get data (Or you don’t have data)
They say pikin wey I born resemble Naira Marley (They said my child looks like another man’s child- Naira Marley)
We dey on top the matter (We are on the matter)
As we dey on top the matter (As we are on the matter)
Na im we hear another matter (We now heard another matter)
They say 2Baba post one pikin for children’s day (They said 2Baba posted the picture of one child on children’s day)
We dey solve the matter (Ah happy children’s day) (We are solving the matter)
Say this one na big palava ( This one is a big problem)
Ah but we go solve the matter (But we would solve this matter)
Because we don resolve matter wey pass this kind matter ( Because, we have been able to resolve the matter that is bigger than these)
We go solve the matter (We would solve the matter)
Burna- David dey fight (Burna and Davido are fighting)
KRM make you solve the matter (KRM solve the matter)
Dem say dem see condom for isolation center (They saw condom at the Isolation center)
NCDC solve the matter (ah Abba Kyari) (NCDC solve this matter)
Igbo dey cure corona (Indian hemp cures coronavirus)
Rahman Jago go drop the matter (Rahman Jago would drop the matter)
Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan? (What did Brother Jude do to Cynthia Morgan)
Call me jo make we solve the matter (Do call me so we can solve the matter)
Dem say Mercy dey para (They said Mercy is angry)
Say her fans dem no dey support her (Eyan BigBrother) (Because her fans are not supporting her; big brother people)
Curfew meet Bobrisky for outside yesterday (Bobrisky got caught up in curfew yesterday)
Na one judge wan judge the two matter (It is one judge that wants to judge the two matters)
Ah Wo! See me see wahala (See; look at me and look at problem)
Na who go solve the matter ( Who would solve this matter)
Too much Kasala (Too much problem)
Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle would solve this matter)
See me see wahala (Look at me, look at trouble)
I order shawarma, I see akara (I ordered shawarma, I saw bean cake instead)
Too much palava, aunty Yemisi come and solve the matter (Too much problem, aunty Yemisi, come and solve the matter)
Ha! Olosho fe wa wahala (Prostitute wants to look for trouble)
Mo do, o cum o bere raba (I fucked her, she cum, and is asking for money)
Shey mo jo Obi Cubanna ( Do I look like Obi Cubanna)
Abi mo jo Jowizaza (Or I look like Jowizaza)
Yepa
Wo! Eyin omo copy cat (See, you that you like to copy other people)
Eyin omo ase e ye wa wahala (You novice; don’t be looking for trouble)
Ha, na only Zanku be the president (It is only Zanku that is the presidrnt)
Wey get mind to change producer (That has the mind to change producer)
Yepa
Aunty fe ji airpod (Matter) ( That aunty wants to steal airpod)
Tenant di omo landlord (Matter) (Tenant has now turned to landlord’s child)
Police dog ge omo solider je (Matter) (Police dog bit soldier’s son)
Pastor ti yin ni o kin mu Aje (Matter) (Is your pastor that doesn’t catch witches)
Uber driver lo learner (Matter) (Uber driver is using learner)
Street fighter la so no be Wale Turner (Matter) (Ordinary street fighter; not Wale Turner)
Ose t’oni ko fiyin wire (Matter) (The soap that she was askd to ….)
Iyawo fi fo aso, o sa sori wire (Matter) (She used it to wash and hung it on the cloth line)
O sneeze….. (She sneezed)
See me see wahala (Look at me and look at problem)
Na who go solve the matter ( Who would solve this matter)
Too much kasala (Too much problem)
Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle da?) (Lawyer Kunle would solve this matter) (Where is lawyer Kunle?)
See me see wahala (Look at me, look at trouble)
I order shawarma, I see akara (I ordered Shawarma, I saw bean cake instead)
Too much palava, aunty Yemisi come and solve the matter (Too much problem, aunty Yemisi, come and solve the matter)
You get bitcoin matter Patricia go solve the matter (If you have bitcoin problem, Patricia would solve the matter)
XXXXX na my padi, himself sabi about the matter (……………is my pal; he is capable of solving the matter)
Ibile! Who go solve the matter? (Who would solve the matter?)
Their papa, their mama (Their mummy! Their daddy!)
Kerewa, Keregbo
(Matter ah ah)
Kereju, kerewa
(Matter)
Their papa, their mama (Their mummy! Their daddy!)
WATCH THE VIDEO FOR THE SONG “MATTER” BELOW
https://www.youtube.com/watch?v=EL-eSJ79ZNo
DURATION: 2 MINUTES 31 SECONDS