Instagram @ogefashblog @ogefashphotoblog
WhatsApp +2348087261006
View here- https://ogefash.reviews/2019/10/23/work/
WHAT IS THE SONG FEM BY DAVIDO ALL ABOUT
Para is an acronym of paralytic which means drunk.
About the song “Fem” by Davido
The artiste sang in pidgin. The lyrics to the chorus are catchy
To run up on someone means making a move with the intention to hirt someone
“Make una tell dem to call me” I am wondering who exactly Davido was referring to
Take a gander at the lyrics below
(Have your own lyrics and translation too? Share with us via the comment box)
E be like you don dey talk too much (It is like you are already talking too much)
Small talk you don dey talk who talk (Every little talk; you are already revealing who talked)
Fem! (Baddest)! (Quiet!)
Oboy you don dey do too much (Boy; you are over doing things)
Small talk you don dey look who talk (Every little talk; you are already looking out for who talked)
Fem! (I’m the baddest) (Quiet!)
Person wey dey find pity (The person that wants to be pitied)
Omo no dey give me pity pity (Don’t pity me)
Just call me. You wan know 30BG (Just call me. You want to know 30 BG)
You go know 30BG, when you see 30BG (You would know 30 BG when you see 30 BG)
Ah ah ah
You wey dey find the pity (You that want to be pitied)
Tell Odogwu say we like to party (Tell Odogwu that we like to party)
Just call me. You wan know 30BG (Just call me. You want to know 30 BG)
You go know 30BG, when you see 30BG (You would know 30 BG when you see 30 BG)
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Make una tell am to call me (You all should tell him/ker to call me)
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Why them come dey para, para, para, para for me? (Why are they now angry (4x) with me)
Why everybody come dey para, para, para, para for me? (Why is eberybody angry (4x) with me)
Why them come dey para, para, para, para for me? (Why are they now angry (4x) with me)
Na why 30BG we go para, para, para; dem go para for you (That’s why 30 BG would be angry (3x); they would be angry with you)
Before the, before the matter get serious (Before the matter fot serious)
Before the, whole matter gets dangerous (Before the whole matter got serious)
You need to make sure you don’t say too much (You need to make sure you don’t say too much)
‘Cause if you say too much, I fit to run up on you (Cause, if you say too much; I can run up on you)
You see say I get fans wey dey para gan (You csn see that I have fans that are very angry)
You see say my own G pass G-Wagon (You can see that my G is more than your G-Wagon)
My nigga, I set trends, no Twitter stuffs (My Nigga, I set trends; not Twitter stuffs)
I get men, I no dey gather boys (I have men; I don’t gather boys)
I dey live my life; man dey turn am to shoot on sight (I live my life; man turns it to shoot on sight)
When be say na me dey give them life (When I am the one giving them life)
Them go tell me who dey give them mind, give them mind (They would tell me who is giving them boldness; who is giving them boldness)
Live my life; man dey turn am to shoot on sight (I live my life; man turns it to shoot on sight)
When be say na me dey give them life (When I am the one giving them life)
Them go tell me who dey give them mind, give them mind (They would tell me who is giving them boldness; who is giving them boldness)
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Make una tell am to call me (You all should tell him/ker to call me)
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Why them come dey para, para, para, para for me? (Why are they now angry (4x) with me)
Why everybody come dey para, para, para, para for me? (Why is eberybody angry (4x) with me)
Why them come dey para, para, para, para for me? (Why are they now angry (4x) with me)
Na why 30BG we go para, para, para; dem go para for you (That’s why 30 BG would be angry (3x); they would be angry with you)
Para, para, para; para for me (Angry (4x) with me)
WATCH THE VIDEO FOR THE SONG FEM BY DAVIDO BELOW
DIRECTED BY DAMMY TWITCH
DURATION: 3 MINUTES 23 SECONDS
VIEW IMAGES FROM THE SONG FEM BY DAVIDO BELOW
#Ogefash