WHAT IS THE SONG LAGBAJA BY PERUZZI ABOUT
For instance, what does he mean by “I never did it o?” Too many phrases!
Vocal: The artiste’s vocal was clear, and he was consistent with the vocal quality
Take a gander at the lyrics below
I know you can hear me; hello
VVVstix
Talk hello, hello
I know you can hear me, talk to me; hello
Hello; talk na
Onye ne me nkpotu a? (Who is making that noise?)
CHORUS
Ayi, call lagbaja (Call different unknown people)
Say the matter e don turn kasala (Tell them that the matter is a problem now)
Abi you go call Fashola (Or would you call Fashola?)
As road block don block ashana o (Since there is no way for prostitutes)
Na the matter we dey solve (We are still solving the matter)
But e no gree solve (But it is yet to be solved)
Ask her wetin dey sup (Ask her what is happening)
Talk na; eno fit talk (Talk; he can’t talk)
Nwane this abili (My brother/sister, this ability)
This ability oh (This ability)
Wey you they give me (That you are giving me)
Wey you they give me so (That you are giving me)
Dey make you feel (Makes you feel)
Like say you kill show (Like you killed a show)
You want to finish, want to finish me o (You want to finish me, you wantto finish me)
Ewo nu; but e no fit work (But it can’t work)
See oil dey my head (There is oil on my head)
The head too strong (The head is too strong)
You go gatz call Lagbaja (You have to call different unknown people)
Say the matter don turn kasala (Tell them that the matter is a problem now)
Abi you go call Fashola (Or would you call Fashola?)
As road block don block ashana o (Since there is no way for prostitutes)
Na the matter we dey solve (We are still solving the matter)
But e no gree solve (But it is yet to be solved)
Ask her wetin dey sup (Ask her what is happening)
Talk oh; eno fit talk (Talk; he can’t talk)
You can’t stop my shine (You can’t stop me from shining)
You can’t spoil my beat (You can’t spoil my beat)
You can’t catch my dream (You can’t catch me dream)
No need to try (No need to try)
But try if you please (But try if you please)
No get as e be ayi (Know how it is)
I never did it oh ( I did not do it)
No no no, no; no (No, no, no, no; no)
I never did it o (I never did it o) ( I never did it o)
Tell them, make them call lagbaja (Tell them to call different unkwown people)
Say the matter e don turn kasala (Tell them that the matter is a problem now)
Abi you go call Fashola (Or would you call Fashola?)
As road block don block ashana o (Since there is no way for prostitutes)
As the matter we dey solve since (We are still solving the matter)
But e no gree solve (But it is yet to be solved)
Ask her wetin dey sup (Ask her what is happening)
Eno fit talk (Talk; he can’t talk)
Call lagbaja
Yeah! Hello! Hello!
I know you can hear me; hello!
Talk! Hello! Hello!
I know you can hear me, talk to me; hello
Hello talk na
WATCH THE VIDEO FOR THE SONG LAGBAJA BY PERUZZI
https://www.youtube.com/watch?v=2Tev_ohOnEg
DURATION: 2 MINUTES 38 SECONDS
SHOT AND CHOPPED BY NAYA
NAYA EFFECTZ VISUALS
DAVIDO MUSIC WORLD
VIEW MORE IMAGES FOR THE SONG “LAGBAJA”BY PERUZZI BELOW
#ogefash