LYRICS TO MIND YOUR BUSINESS BY SIMI FT FALZ

Follow on IG @ogefash_july4

INTRO

AMEBO (GOSSIP)

Lady A: Hello, how far? I get gist for you o
Lady B: Ah what’s up?
Lady A: You know that girl with 20k followers on IG na
Lady B: Which one?
Lady A: That girl that is always shaking her bum bum, that is always doing “Oh, K-popping”, that  girl suppose dey carry filter anywhere wey she dey go o
Lady B: (Laughs)…Why na?
Lady A: Na baba nla scam
Lady B:Ehen?

img_20190423_173033717204012.jpg

VERSE 1 – SIMI

Why you too dey talk o?
Shey you no dey tire?
Ejo elejo wey no concern you
Na there them go find you
You no get work o
Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle (She don get belle)
For your mouth dem go hear say Biliki dey sell pepper (She sell pepper o)
Na for your mouth dem go hear am
Busy body don come, make you fear am
Uncle face your work o

CHORUS

Mind your business (Mind your business o)
Who say make you no mind am (Mind your business o)
Busy body o (Mind your business o)
If you no like am (Mind your business)

AMEBO (GOSSIP) CONTINUES

Lady B: Na lie
Lady A: I no fit lie give you na, Kemi self dey there
Kemi: I dey there, her makeup don wash finish; nothing to write home about
Lady A: No be that one come pain me pass o, na that her boyfriend

img_20190423_173033717204012.jpg

VERSE 2- FALZ

Well done sir
Mr talker
Mr wetin no concern me reporter
Simi don marry Adekunle
But why?
Was Falz invited?
How is that your concem?
Why dont you face your work Aunty Uche?
You go shook your mouth everywhere like ekute
You no dey let sleeping dog lie
Sweetheart shey you know say na curiosity wey kill cat?
Leave talk, leave amebo, leave chat; face front
Find business wey you fit start
Take tea. drink that; mind your biz wax
Open your ear when you’re listening to this track
Na for your mouth dem go hear she buy three cars
But say she just use her mama do ritual (Amebo)
You say Sade just dey reach 32 years
But she never still marry, make she do fast

CHORUS

Mind your business (Mind your business o)
Who say make you no mind am (Mind your business o)
Busy body o (Mind your business o)
If you no like am (Mind your business)

AMEBO (GOSSIP) CONTINUES

Wait o,  no be that her boyfriend wey dey give am porsche assurance?
Believe you me, wetin I see no be porsche assurance, na okada assurance
Jesus! God save us dear

img_20190423_173033717204012.jpg

VERSE 3- SIMI

You dey put your mouth
Alakori oh!
For the thing wey no concern you (Thing wey no concern you)
Alabosi ooo
The thing wey you dey find go find you

CHORUS

Mind your business (Mind your business o)
Who say make you no mind am (Mind your business o)
Busy body o (Mind your business o)
If you no like am (Mind your business)

Follow on IG@ogefash_july4

@simplysimi #simplysimi #simi

You cannot copy content of this page

%d bloggers like this: